No Days Off ft. Yan Yan Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Ajeh o
Otiye e anyway is a mdf way men
Shonba shonka
Shonka shonba
All my life I've been working no days off
& to survive in my hood you gats craze small
Ahsheyi owu loloun we no fit blame God
Maybe later I go love now I chase funds
All my life I've been grinding man don face war
Too much talking can be funny so I can't say much
I'm not lucky steady hustling God still dey work
First or second I'm not bothered I fit dey third
Mio ko dede giran ere owo losomi dabe
Dem say time is money Richard Mille abi patek
Owo ni keke ihinrere mafi ejopami padi e
I'm nt asking 4 too much available mark Zuckerberg
I just want to make money tinba gbegba atajere
Bt most times I go jst dy talk to myself like am werey
Ogogoro in my body Cana pupo pelu molly
That kind thing ti konji bade mape toyin
I know say you dey suffer but shey oti gbo Story neighbor e
Imagine working all your life ki elomi maje labor e
This is real life totally diff from the gram
Nothing is funny here na for picture we dey smile
Everybody pelu problem e
Shana si bohem e
Sunmo awon to menu e
kode ma bo kain kain
Kosalabaro Ladugbo mi ofin cure depression eyin konpe lamugbo ni
All my life I've been grinding man don face war
Too much talking can be funny so I can't say much
Am not lucky,steady hustling
God still dey work
First or second am not bothered I fit dey third
All my life I've been working no days off
And to survive in my hood you gats craze small
Asheyi owu loloun we no fit blame God
Maybe later I go love now I chase funds
Yeah, emikiyo se alaini Oluwa ni Olusho aghutan
Tondunmi lokan patapata ni mobanuso
Ejigbo moti shabo ona jinjin so I can't give up
So I carry on oloun i swear am putting more hardwork
Woni otidi ogun tobaribe then am buying gun
Koma bamiso no osho free I monetize the talk
Crooky as a crook not by the book you can't trust anymore
Only about this funds oro owo nikan niki ė bamiso
Now I'm on the beat like samklef
Sing my song like anthem
Keep my friends at arm's length
Full moon give them problem sėh
Now we shock them E surprise them
Jekomo pė God is different no be mandem
Now I'm on the beat like samklef
Sing my song like anthem
Keep my friends at arm's length
Full moon give them problem yeah
Now we shock dem he surprise dem
Jekomope God is diff no be man dem
All my life I've been working no days off
And to survive in my hood you gats craze small
Asheyiowu ni Oloun we no fit blame God
Maybe later I go love now I chase funds