Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2024

Lyrics

Hmm mmm

Ah ahnn


Say them be wishing me bad

Them no want make i ball on them

Bad belle people i must condem

Them want make i dey call on them

(Call on them)


Ode jowo olorun

I know say you pass all of dem

Give me money wey dey stop nonsense

Make i no go dey beg from friends


Ahn ah ye


Beyin tutu awan gbona

(Gbona)

Bi etie beru eyin e duro na

(Duro na)

Fuck with me ema jona

(Jona)

Very soon i’ll be famous


Ah still praying to Jesus

Avoiding problems and chaos

Still praying to jesus

Avoiding problems and chaos


Beyin tutu awan gbona

(Gbona)

Bi etie beru eyin e duro na

(Duro na)

Fuck with me ema jona

(Jona)

Very soon i’ll be famous


Ah still praying to Jesus

Avoiding problems and chaos

Still praying to jesus

Avoiding problems and chaos


Many things on my mind i swear

Me no like to dey reason them

All my haters think say we go beg

Them want make we stress

(Aje)

E don tey no be today

(Today)

My music put on replay

(Oshey)

Bad belle people wan dictate

(Dey play)

Them wan know how we get paid


Say them be wishing me bad

Them no want make i ball on them

Bad belle people i must condem

Them want make i dey call on them

(Call on them)


Ode jowo olorun

I know say you pass all of dem

Give me money wey dey stop nonsense

Make i no go dey beg from friends


Ahn ah ye


Beyin tutu awan gbona

(Gbona)

Bi etie beru eyin e duro na

(Duro na)

Fuck with me ema jona

(Jona)

Very soon i’ll be famous


Ah still praying to Jesus

Avoiding problems and chaos

Still praying to jesus

Avoiding problems and chaos


Beyin tutu awan gbona

(Gbona)

Bi etie beru eyin e duro na

(Duro na)

Fuck with me ema jona

(Jona)

Very soon i’ll be famous


Ah still praying to Jesus

Avoiding problems and chaos

Still praying to jesus

Avoiding problems and chaos


Many things on my mind i swear

Me no like to dey reason them

All my haters think say we go beg

Them want make we stress

(Aje)


Say them be wishing me bad

Them no want make i ball on them

Bad belle people i must condem

Them want make i dey call on them

(Call on them)


Give me money wey dey stop nonsense

Make i no go dey beg from friends

Make i no go dey beg from friends

Ahn ah ye


To jesus

Avoiding problems and chaos

Avoiding problems and chaos

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status