Fake Love ft. Demzy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Fake Love ft. Demzy - Freshmill
...
…
Yeah yeah
Say me i don zero my mind from fake love
Telling me kele make she shut up
Awoyaya downtown to lagos
We must to make that money rich and famous
Cause mofe trabaye
As omo aye
I dey on my lane
Mio kin fara wey
Alaye
Shole shalaye eh
Say i don zero my mind from fake love
Telling my kele make she shut up
Awoyaya downtown to lagos
We gazz make that goals, rich and famous
Cause mofe trabaye
As omo aye
Rolling my dice
I dey on my lane
Mio kin fara wey
Soso take my pain
Make e carry go carry far away
O yeah
Say na the money and the fame i dey chase oh my guy
Sho yeye
I no dey find trouble
Smoke and high on cruise
Mon bebe
E don dey set today
E no come set tomorrow
Mio fefe
Say na the long life and prosperity
Baba mimo
Mon bebe
Make i no go die for hustle
Na one life not double
O yepe
E don dey get today
E no come get tomorrow
Mio fefe
Make i no go die for hustle
Na one life not double
O yepe
O yeah eh eh eh
Ah
Many many things wey dem don’t know
The day me go blow me i no know
Doing many things on the low
And them talk say this life’s yolo
Ah
Only when you see me is when you see me
Very soon you’ll see me on your tv
Pull up in a lamboghini
Pull up in a lamboghini
Ah
Soon them go hear us
See us for billboard
Chop us like peanut
Find us come pinnock
Now them dey beg and they be like we need more
Give them the flow them go just shout jesus
Ah
Only when you see me is when you see me
Very soon you’ll see me on your tv
Pull up in a lamboghini
Pull up in a lamboghini
Ah
Soon them go hear us
See us for billboard
Chop us like peanut
Find us come pinnock
Now them dey beg and they be like we need more
Give them the flow them go just shout jesus
Them go find us come pinnock oh
Chop us like peanut oh
Soon them go see us oh
Soon them go see us oh
Say me i don zero my mind from fake love
Telling me kele make she shut up
Awoyaya downtown to lagos
We must to make that money rich and famous
Cause mofe trabaye
As omo aye
I dey on my lane
Mio kin fara wey
Alaye
Shole shalaye eh