Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Ahyah yah yah yah yah ahhhh

(Forget say nobody dey for me)

Even if them dey them no go sort

My bill, Leocamlex o( I want my peace o)

(e too sure for me o)

Why you con dey too stress me(no time)


This life hard pass make nobody busy

How u get time wan dae stress me

Why you con dem judge me

Stop motivate me nah different place we wan go

As a hustler no relent oo

Forget say nobody dey for me

Even if dem dae dey no go sort your bills

I want my peace, e too sure for me


Omo ope legbera omo ope le gba billi lojor kan

Oro aye ogbemi lokan no

I go need no one any more

Eyan kan olema reason loju keni kin ma soro

Eni oba ni money kin demo

So I go need nothing but alcohol

Omo ope legbera omo ope le gba billi lojor kan

Oro aye ogbemi lokan no

I go need no one any more

Eyan kan olema reason loju keni kin ma soro

Eni oba ni money kin demo

So I go need nothing but alcohol


DND abeg

No be say I get

I know you know care

You don't need to check

Privacy no stress

No be money with emoji I text

Hustle too dey stress

Why you con dey vex(ayah yah yah)


Momo awon brother man

Momo awon to man ginger man

Kele too dey bother man

Plenty wey dey bothered my mind

Momo awon brother man

Momo awon to man ginger man

Kele too dey bother man

Plenty wey dey bothered my mind


Nah money I dey chase

Only me for the race

No relent oI no wan here sorry for my race

I wan get d raba make I dae zoom zoom zoom

I don't even care if dem say nah juju

Nobody go dey if I try relent

How many people dey last time wae I check


Omo ope legbera omo ope le gba billi lojor kan

Oro aye ogbemi lokan mo

I go need no one any more

Eyan kan olema reason lojumi

keni kin ma soro

Eni oba ni money kin demo

So I go need nothing but alcohol

Nothing but alcohol ah

Nothing but alcohol (ahya yah yah)


Momo awon brother man

Momo awon to man ginger man

Kele too dey bother man

Plenty wey dey bothered my mind

Momo awon brother man

Momo awon to man ginger man

Kele too dey bother man

Plenty wey dey bothered my mind

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status