Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Ye ye ye ye ye e

Hope you dey feel am too

Life so cold my brother

Ye ye ye ye ye e

Ah ah ye ye ah


Sinner man go die

either sooner or later

Will the good one live forever

I've been indoor thinking over

If I take rest wetin be my gain

As I dey set plan I hope e no go fail

Too much vibe inside me

Kaye mase ri simi ah


Worry me worry me worry me worry me worry me

Overthinking don dey worry me

And i dey try to protect my sanity

Won laye o gba agidi

But werey la le fise

Rerun am if e fail no be sorry thing

Overthinking don dey worry me

As omo ogbon to n fi gbogbo ara wa money

Worry me worry me worry me worry me worry me

Overthinking don dey worry me

And i dey try to protect my sanity

Won laye o gba agidi

But werey la le fise

Rerun am if e fail no be sorry thing

Overthinking don dey worry

As omo ogbon to n fi gbogbo ara wa money


My brother life is cold

You no fit use procold

Onilu le gbe ilu lo

Nigba toye komajo o

Run am o lord big bag wey go choke

I no come alone no forget niggas mi o

Eru aye kan nbami ni

Ki olorun magbagbe mi

Ti oju bale ti otami

Emi asa ma buga ni

But ti oju bati padi mi

Inu mi mabaje ni

Kaye mase buga mi

Ki oju de le ti ota mi yeh ehn

Eh eh eh eh eh


Worry me worry me worry me worry me worry me

Overthinking don dey worry me

And i dey try to protect my sanity

Won laye o gba agidi

But werey la le fise

Rerun am if e fail no be sorry thing

Overthinking don dey word

As omo ogbon to n fi gbogbo ara wa money


Overthinking don dey carry me go

I wan blow won sope kin reko o

Kini koko se kini koko

Agbo titi obi ewo wa ni ti orogbo

Overthinking don dey carry me go

I wan blow won sope kin reko o

Kini koko se kini koko

Agbo titi obi ewo wa ni ti orogbo

Apa kolawe atun je okoro o

Orisa oke jowo maje kin pofo ah

Abi kini motunwa

Leyin owo owo sani motunwa ah ah


I dey reason am

I hope say you dey feel me

I hope say you dey feel me

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status