GVMN BVD ft. Enexto Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Omo dis country sef
The people gan sef
Ma Nigga its war craft times
Government still Dey lie
In d middle of d night
Dey announced a lie
Why Dey tryna steal my right
In d west side
We supposed to be the best side
But Dey got us in a chokehold
Like a neck tie
But my president no Dey agbada
E dey wear kaftan
Clear road
For Anambra man
It's about dat time
And I got my 9
With a tech and a scope
Tryna get what's mine
Guns blazing
Cos d world crazy
Every other country
There's a war raging
Corporations fund d war
Covid-19 was a looting galore
For d pandemic
Hiding palliative
Wanna leave d people
Broken and poor
Government Baad
Eee
Common man no fit get jab
Eee
Giant of Africa for mouth
Eee
Carry our money keep for house
Eee
Keep for house
Eee
Omo Shey u feel d odor
I no dey Shake table
I go break their door
Celebrity wey dem get fanbase
Sell their soul for a handshake
Shey Ebi n kpa e ni
Oloriburuku dey find national cake
Dem dey flip like pancake
Two faced niggas
No conscience
Be like u Dey mental
Cos e don dey enter
Make my head burn
Wen I heard dis instrumental
Some dey sell their vote
For d matter
Weaponized poverty
Put us asunder
Be like u Dey mental
Cos e don dey enter
Make my head burn
Wen I heard dis instrumental
Some dey sell their vote
For d matter
Weaponized poverty
Put us asunder
Government Baad
Eee
Common man no fit get jab
Eee
Giant of Africa for mouth
Eee
Carry our money keep for house
Eee
Keep for house
Eee
Government Baad
Eee
Common man no fit get jab
Eee
Giant of Africa for mouth
Eee
Carry our money keep for house
Eee
Keep for house
Eee
All of dem gather bad
Yellow stone baby
Democracy is a government
Of the people
For the people
By the people
Be like say na all of us bad