Macho Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Sailor man sail away
Rasta man blaze everyday
Omo me I just Dey Dey pray
Make d trouble never come my way eee
Make d blessing come my way
Plenty money make I see everyday
All d people wey dey try to Dey bill me
Fine bobo dem dey call me wen dey see me
Dem never know dem never know
The struggle and d story o
U never see me coming o
Wen I Dey hustle u Dey form mr macho
Na money b macho
Stand beat ur chest
Wen d money lap o
Na money b mouth o
Naira Dollar pounds
Euro ati crypto
Na mi Na mi
Your boy LSOD
Same bad boy
With a little touch of OG
Kush
Now I burn em like a bush
Wen u put me on d hook
I bring d Line and d sinker
Call my nigga Linker
Wen I need pick up for Ghana
I'm riding with my brothers
Bobowasi Dey my corner
Threw my books in d ocean
And took a dive
Now am swimming with knowledge
And you should recognize
No Dey garashiki for me
Cos ur girl na karishika
And i catch am once for tinder
And I nack with my kala
Yes
My Big Kala
But I no be big Kala
And I get dat Kala
Wey dey Ratatatata
So move slowly wen it's with me
No Dey move fast o
Only snakes in d grass
Wey dey do dat o
I stay two steps away
No Dey loose guard o
If dem hail u like Jesus
Dem be Judas oh eeee
Sailor man sail away
Rasta man blaze everyday
Omo me I just Dey Dey pray
Make d trouble never come my way
Make d blessing come my way
Plenty money make I see everyday
All d people wey dey try to Dey bill me
Fine bobo dem dey call me wen dey see me
Dem never know dem never know
The struggle and d story o
U never see me coming o
Wen I Dey hustle u Dey form mr macho
Na money b macho
Stand beat ur chest
Wen d money lap o
Na money b mouth o
Naira Dollar pounds
Euro ati crypto
Dem never know dem never know
The struggle and d story o
U never see me coming o
Wen I Dey hustle u Dey form mr macho
Na money b macho
Stand beat ur chest
Wen d money lap o
Na money b mouth o
Naira Dollar pounds
Euro ati crypto