This site uses cookies. By using this site, you agree to our Privacy Policy and EULA
Download
  • Genre:Alternative
  • Year of Release:2024

Lyrics

Mmmmmmmmm

Eba mi ki genny baby o

Eba mi ki genny baby o

You fine like angeli baby o

Caribbean girl

She's from Trinidad and Tobago

She smokes weed and she likes Tobacco

Shawdy too bad so it's hard to let go on an echo

Eba mi ki Genny baby o

The girl na wahala baby o

She fine like Angeli baby o

She get wahala baby o

See loving you feels like i'm lost in the deepened stuck in a shipwreck

It's obvious now i can no longer pretend

You break all of my defence


Ah Genevieva

You chop my eye

You chop all of my my liver

Ah Genevieva

You tiff my gold

You break my heart take my silver


Ogbeni call farouk cause me i nor dey hear

Fit to give you love wey go full a love e bag

Oya gimme back to back shey you nor go break my heart baby

Wonpe werey ni werey ni

Baby nor go reduce my steezeeee

Fit to give you love wey go full a love e bag


Eba mi kin Genny baby oo

Eba mi kin Genny baby ooo

She fine like angeli baby oh

She fine like angeli baby oooh


Baby girl tell me wetin dey sup

I send you transport fair i know say you no go come

I give you all my love just because money never come

You dey shenk the boy, you done dey play badman like ping pong, Tooh

For my area na me be King Kong

But na you dey burst my brain, you dey make me dey sing sing

And i nor go lie e pain me die cause girl i love you die

But i still dey your door like baby say what i did wrong, Tooh

Genevieve, we had this chemistry

Then we made it physics before we got into biology

Girl i get these feelings say forever you're a part of me

So i go wait for you like say them dey pay me salary


Ah Genevieva

You chop my eye

You chop all of my my liver

Ah Genevieva

You tiff my gold

You break my heart take my silver

More Lyrics from Gabby Records Songs

Similar Songs

NG +234

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to support.boomplay@transsnet.com.

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status

              Want to hear more?

              Sign up for free and listen to over 100 million tracks, playlists and podcast.