Loading...

Download
  • Genre:Alternative
  • Year of Release:2024

Lyrics

Waka through the cycle i suppose i'm not uwaifo i oppose

I get 12 disciples for my condo

Follow through my intro

This rhythm and the beating dey grow my inspo

Like rema I'm vibing to the bad commando


Whooaa visionary dey here Gabby's on the way there

Follow my parole

Whooaa, Bside making waves here

Artists on display here

Putting on a show


Get the info get the info

Replay the intro, replay the intro

Make dem get the info, get the info

All the men dey on movement no be chisco

Get the info get the info

Replay the intro, replay the intro

Make dem get the info, get the info

All the men dey on movement no be chisco


Woah woah waoh

Steady i dey come back with the vibe, why you come dey tell me say you no dey feel me now

Shawty yeah, i tell dem say i no wan dey lie

Why you come dey tell me say you wan dey inside

Step on me, step on me gimme something

Wey i need come back with the thing, i tell dem say i fear nothing

Way too bad say my guys dem feel me

No dey tell me say you know me when i pull up with the vibe

I dey tell them say i cannot lie

Na they way dey i do things wey dey make dem smile yeah I dey pull up with a different vibe i know

Why you come dey tell say me you know me ooh stop

I'm a bad boy so i cum nonstop

Say the she feel me, na the way i come back with the

Tell them say i come back, say na me be the boss


Get the info get the info

Replay the intro, replay the intro

Make dem get the info, get the info

All the men dey on movement no be chisco


Take it from a guy wey don see the prey hunt the hunter on the map, but na me wey dem dey try discover

Niggas now try to put fight before the Cheddar

For me it's bread over beef like Don Jazzy bugger

So if i no see my alert you know say i go vex

But first, make this cana just dey easy my stress

I'm blessed, so you no fit see me settle for less

Mehn i just wanna make music, I don't care who's the best

More Lyrics from Gabby Records Songs

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status