Oshe Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
(Me I fit burn them you see)
Hmm wo wo wo wo wo wo
Hmm uh no no no no no
Wo wo wo wo wo yh yh yh
I remember those days wey be say
I go talk them go say make I shush
Them go say I be nobody
Me I no dey talk too much
WIth the pain in heart
I go pick up my pen to write
Make nobody bother me
Inspiration cover me
I be glorious child
It's been a long time on the road
For a very long time
I've been trying to be somebody
Ah eh hmm
I've trying to be somebody
Ah eh hmm
I've trying to be somebody
Ah eh hmm
I've trying to be somebody
Ah eh vibes on vibes I go vibe
Till thy kingdom come
(Oshe Oshe)
Them don try them no fit kill my shine
(Oshe Oshe)
Them don try them don try
Kini mofeso? wetin I wan talk again?
Omo the blessing long and the money long
Them no fit kill my shine
(Oshe Oshe)
Them don try them no fit kill my shine
(Oshe Oshe)
Them don try them don try
Kini mofeso? wetin I wan talk again?
Omo the blessing long and the money long
Them no fit kill my shine
Their plan be say
Make them see me for prison
But Oluwa cover me
No give them reason ah
Them don try them don try
They fail again again sote
Them don dey cry
Ah ah ah ah
They no fit see my back
Cause mama don pray for me
And papa don bless me eh
I go vibe till thy kingdom come
(Oshe Oshe)
Them don try them no fit kill my shine
(Oshe Oshe)
Them don try them don try
Kini mofeso? wetin I wan talk again?
Omo the blessing long and the money long
Them no fit kill my shine
(Oshe Oshe)
Them don try them no fit kill my shine
(Oshe Oshe)
Them don try them don try
Kini mofeso? wetin I wan talk again?
Omo the blessing long and the money long
Them no fit kill my shine
Kidsix on the mix