Mind go dey ft. Lordeyang, Kidsix NSD & Kenzy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Uh uh
Baby that's cool no no
Uh uh uh uh
(Me I fit burn Dem you see)
Holy man down I say holy man down
Holy man down I say holy man down
Holy man down I say holy man down (Ye ye)
Holy man down ah ah (NSD dey here so)
Abeg I no go fit to come online
I dey studio dey package another jam
No go dey look me one kind eyes
Me dey stubborn I hope say you understand
Inside my soul was internal bleeding
Pain could have turned me to be drug addicted
Sacrament dey my Catholic
But regardless I'm only a messenger
Mind go dey
My mind go dey
Even the days I no get nothing at all
I go carry my piano play my song
Mind go dey
My mind go dey
Even the days I no get nothing at all
I go carry my piano play my song
(hmm wo wo yh) Mind go dey
When I pick my pen to write
All if the things wey bother me
All my pains and my struggle
Ima na Chịm nonyere m yh
I knew when things were very hard
All the people I looked unto
Them no send my mental health
Wo wo
Ripo ripopo
Jehovah carry my load oh
If I carry I fit to go loco
Carry me dodge olofofo
Ripo Ripopo
With accolades taking a photo
Music carry me places I do not know
Carry me enter Madison
Gone are the days when I no geh songs
Now I'm feeling e dey too much
The kind wey fit enter blood stream oh
E fit to injure mind and soul
Gone are the days when no high spirit
When I dey ask for the right time
Right I'm feeling like a million box
Feeling like one bottle azul
Mind go dey
My mind go dey
Even the days I no get nothing at all
I go carry my piano play my song
Mind go dey
My mind go dey
Even the days I no get nothing at all
I go carry my piano play my song
Mind go dey
Na me be expo I no syllabus
Checking on the back don dey pay my dues
Make we take banku make we catch crush
Take the banku no be me and you ee
E get one down all of them don dey tuwama
Getting me more depression don dey kill e man
Holy man down I say holy man down
Holy man down I say Holy man down ah
Mind go dey
My mind go dey
Even the days I no get nothing at all
I go carry my piano play my song
Mind go dey
My mind go dey
Even the days I no get nothing at all
I go carry my piano play my song
Mind go dey
...
(Kidsix on the mix)