
Next ft. Myell Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Otiye e
Anyway is a motherfucking way mehn
They call me Myell
All I could ever do was smoke and hustle
Only tryna level watch the money come in double double
Lorumoju 247 locked up in the restroom
Mental health in trouble gbogbo e sako dojuru bi puzzle
Lailai can't let this people know the next move
Lowkey like the tunnel all the cards with me I steady shuffled
Round the table is my brother, cousin emini uncle
Is the Otf crew no cutting corner inside the circle
Rap's dead lesekese omoh mo come through
Beat around the bush yeah a little just to keep them confuse
More truths less lies oje matele enu ibile united punch line everything here irorun
One, two I top chart just to chase clout am I mad
Me wey dey calculate the cash price
Abundance in abundance but omoiya mi work hard ( wa work hard)
My pen game's worth a fortune
Yeah on a good day I dey thank God eh
On a bad day still dey thank God eh
Tojumiri inside the trench me I can't forget
But last last igboro demilade
Nitori yen lesepe ipade
You don vex person no fit follow una play
I drop mi shit dem chop am lick there plate (lick there plate)
Omoba just dey play my plays (Play my plays)
Omo dudu omo pupa them want to dey where I dey
Dem say everybody want to see my face
Ko tewo mi I quickly drop palmpay
E sanwo mipe before I climb that stage
Sanwo mi before I hold that mic I came in peace brother man malo ba ijawa
Credit alert who dey follow una do chitchat gbamgbam that is all I want
Shit everyday man been struggling (Man be struggling)
Just for the bag man no dey sleep (Me I no dey sleep)
Nah person wey fall e go rise again
So keep your advise bigi man if e no be money
Them wan dey enter me motilekun feel like Oluwa burna emigan big seven (Emigan big seven)
Gbedu ponle se ele terisi
Lemme yarn you abinibi no be ability
Ask them we no dey give them for free them no get the choice dem be streaming the shit
Back to back them be lean for the shit original no be follow come till infinity
Yeah on a good day I dey thank God eh
On a bad day still dey thank God eh (I still dey thank God eh)
Tojumiri inside the trench me I can't forget
But last last igboro demilade (igboro dewa lade)
Nitori yen loshe pe ipade (losepe ipade)
You don vex person no fit follow una play
I drop the shit dem chop am lick there plate (lick there plate)
Omoba just dey play my plays (play my plays)
Omo dudu omo pupa they want to dey where I dey
Them say everybody want to see my face
Etewo mi I quickly drop palmpay
E sanwo mipe before I climb that stage
I drop the shit them chop am lick there plate
Omoba just dey play my plays
Omo dudu omo pupa them want to dey where I dey
They say everybody want to see my face
Etewo mi I quickly drop palmpay
E sanwo mipe before I climb that stage