I GET GOD ft. PrinceCoe Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Postivity o ma Bosi One day ayyy No be ojay
Predestined Isiki coz God dey ey eyy here
God dey ey here with us If this life na motor Drive drive Coz God be my peace of mind mind That I’m blessed no be moi moi
Kin sha ma ri favour to kpo ahhh
If y’know God You get pride eh
As I get God I get pride ehn
Even when the night is dark and silent
For Oshodi last night As I dey do well dem
Dey take swipe eh Olohun Jowo olohun jo
See Many Times This Life might hit you down
But stand your ground cause you know say e Dey By your side every time 24/7 we dey move, We Dey match we dey groove we dey move, We Dey spend, say the cash and everything Wey we get na JAH give us, never going to be Proud, never pompous, cause I know that, I gat JESUS, I gat JESUS, they say make we no Sing, make we no mention JESUS, but I know My place, I know where I am coming from, From, life is so deep, so I dive deep inside, knowing that he's with me inside, I can stand Any hurdle, hurdles, when we don reach finish Line see we dey celebrate, drop the Champagne and drop hennesy cause you Know say JESUS give them wine for that party Wey Mary carry am go
Postivity o ma Bosi One day ayyy No be ojay
Predestined Isiki coz God dey ey eyy here
God dey ey here with us If this life na motor
Drive drive Coz God be my peace of mind mind
That I’m blessed no be moi moi Kin sha ma ri favour to kpo
If y’know God You get pride eh
As I get God I get pride ehn
Even when the night is dark and silent
For Oshodi last night As I dey do well dem dey take swipe eh Olohun Jowo olohun jo
Olohun Jowo olohun jo
Olohun Jowo olohun jo
Olohun Jowo olohun jo
Olohun Jowo olohun jo
Olohun Jowo olohun jo
Olohun Jowo olohun jo
Olohun Jowo olohun jo
Olohun Jowo olohun jo