SERIE A Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
OMO girl I know that you like Gucci (Gucci)
And me I goes hard like Bruce lee Girlie dance
I match carbon dey go ( Dey Go Dey Go)
Top speed give a damn about the popo
(Popo Popo)
Timilehin is a fine girl how she fit her booty in Her jeans damn that girl got talent and
If I give you money sho ma Baraje ?
Don’t mount pressure pon me Girl
Abeg
A yi ri Banana lo n fa aisan Obo
And I know say na money be fine bobo
As I never buy you jimmy-choo or fly
You first class
Lo n ta e labe
Lo n ta e labe eh
Dey shake am
Dey break am
E wan throw-wa-way
Ehhh Throw-wa-way
As Rasheedah and Anita
De’mount JOLOWAY
EHHH DEM MOUNT JOLOWAY
None of them mennaz but lobbers
Dey comport
How many haters and Lovers
We wan trust