Pray Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Original Saynt Empire
Hera rara
International international
Hehehe Maale
I like am
Correct boy
You know I garit garit garit garit garit
Soldier go soldier come no be chaise
Living life in this jungle we fight
Striving everyday make e bright
Popin champagne living life
I get many things wey dey for my mind
Different energy made me realize
No more try to please people anyhow
You only gat yourself & God all over you
I get many things wey dey for my mind
Different energy made me realize
No more try to please people anyhow
You only gat yourself & God all over you
Anything you do see my brother Pray o pray o pray o
Whatever you do see my sister Pray o pray o pray o
No let dem let put you down my nigga Pray o Pray o Pray o
Para dey for body every time I Pray o Pray o Pray o
You go talk you go tire you go explain
If no evidence show na to maintain
Busy body everywhere to castigate
So pray o pray o
Gbadura

BigChune
Man no die man no rotten