![Connect](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/25/3b051e6abe984286bbbb6beba910f226H3000W3000_464_464.jpg)
Connect Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Chuku chuku connect
High
You know I garit
Garit garit
Garit garit
Wey the raba wey the raba high
Tell me where e dey
I no come this life to suffer
I wan mingle make I gbera
Wey the bag wey the raba
Tell me where e dey make I hammer
I want Adeleke connect
Adenuga connect
Otedola connect
So man go collect
I want Adeleke connect
Adenuga connect
Otedola connect
So man go collect
Omo gimme omo gimme omo gimme connect
Omo se o ma omo se o ma omo se o ma connect

Xcuse me eee hi
Money making way is what I'm looking for
Casha kudi way is what I'm looking for
Billi billi way is what I'm aiming for
Call me eee
Where dem dey make money me I wan dey
Me I wan blaze
Me I want CC kwanu I want chase
Want a green life like a greendot
Killing the street like ama kingkong
On a asphalt like ama rolls royce
Calling up to Jah Jah make Him pick call
On a high way with the bad man trips
Sexy ladies with the bad man juice
I wanna catch this cruise
Ehhh