Nyash Anthem ft. glo up Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Me i too lek nyash
You no ge nyash then we nogo last
We nogo last
If you no ge nyash
So baby cam ya gimme all of dat
Me i too lek nyash
You no ge nyash then we nogo last
We nogo last
If you no ge nyash
So baby cam ya gimme all of dat
Go de shake ya nyash for me
ya nyash for me
My lady go shake her nyash for me
her nyash for me
My baby go shake her nyash for me
Her nyash for me
Hmmm
Her nyash for me
Any waise you see cam ya
Any waise wey you see i go knack am
From the bedroom i bring na pala
I too lek palava
Any place wey i go gefo scatta
I wann women wey no get wahala
Wey dey salone or naija or ghana
They all gefo cam ya
Go de shake ya nyash for me
Ya nyash for me
My lady go shake her nyash for me
Her nyash for me
My baby go shake her nyash for me
Her nyash for me
Hmmm
Her nyash for me
She gon shake all that nyash for me
Mon amie
Mon chérie
It's way too hot
Ç'est ton habits
Tell em we be late
On arriver
She gon put it down all on me
Throw it back watch it fall on me
Gas it up, now she all on E
She gon throw it back
Baby don't harm me
Me i do like nyash
Tell me how she do like that
Can you tell me how you move like that
Tryna know how you get loose like that
I won't even go complain baby you like that
I can see you under new lights
She a baddie but she do right
See the way she know to groove right
I see the nyash baby you better move that back
Go de shake ya nyash for me
Ya nyash for me
My lady go shake her nyash for me
Her nyash for me
My baby go shake her nyash for me
Her nyash for me
Hmmm
Her nyash for me