Come Go ft. TSCRPT Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Oya calm down
Tele mi lo my compound
Omo logba o
Mmm
For the paper, the rabba o
Make we count am
Till the heavens dey come down
Mmm
Kilode
Dem dey talku again
Bring the vibes body rejuvenate
Get no time for no man who dey craze
Mo so pe kilode
When I come to the place
All your padi wey no wan do again
To ba mi lori pe
Aye so pe, so fun mi melo lo fe
Mi lo, mi lo
Nitori won mo pe
That I scatter the place, when I enter o, won gbe
Mi lo, mi lo
Nitori mo wole
Body come go
Where it wan go
Make you no dull
Omo aji lo motor
Body come go
Where it wan go
Ina my turn
Emi omo aji lo motor
Hmm
Oya calm down
As i reach
Allman calm down
Salone king don de cam now
Mmm
For paper de rabba
Na wey you get no you go yagba
Me money go sweet when e langa
Mmm
Kilode
When i enter de place
Fine gyal den dey
With dey waist wey de shake
Cam ya no play ley i watch for de face
Oh kilode
When i enter de place
Fine gyal den dey
With dey waist wey de shake
Cam ya no play leh i watch for de face
Oh noo
Body come go
Where it wan go
Make you no dull
Omo aji lo motor
Body come go
Where it wan go
Ina my turn
Emi omo aji lo motor
Hmm
Aye so pe, so fun mi melo lo fe
Mi lo, mi lo
Nitori won mo pe
That I scatter the place, when I enter o, won gbe
Mi lo, mi lo
Nitori mo wole
I scatta de place
When you memba
Know my name
Know my
Know my
Know my
Know my
Know my name
Anysi you wann fi go
Tell me you sabbe uman dey
Sabbe whosi dem dey
Sabbe
Sabbe whosi dem dey