Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Omo Ologo

Rora Gbese

Awon boys kunra

Jejely i just Dey hustle

Just to make the rabba


Omo Ologo

Rora Gbese

Awon boys kunra


DAMANI YA MAN


But we go party 99

Until the champagne shower


Well I'm lose

And I'm just getting started

Omo ologo jaye lo

Cos we know for sure say Bebe n lo


Na money I Dey chaseee

Omo Ogbon

So my face go show

Omo Olorun


Non stop

We go Dey jaye ninu drop top

Party all night

And it's non stop ooo


But why dem con Dey do like say dem know our struggles

Opinion por

But u no wan hustle


If you no know

You go know

We Dey run things on a low


See man i faced my face

But we give thanks to God

Cos many people things wey eyes don see

But i swear say we nor fit loose guard no no more.


Move like a soldier

Stand firm cos we are loyal

Showers of blessings all over

And e too sure we go go far

Abeg gimme champagne for my pain

Make I Dey one side Dey on my lane

Reason my life

Like Omah lay


But right now


E nor get as e wan be

AMA Jaye mu Hennessy

Cos early we up in the morning

It's only right that we make more money.


Money calling

pick up we steady balling

It's getting late

We nor fit wait o

Weekend make we jaye o


Boluwatife

Na so e go be

Make u just Dey live your life Dey go

Jah don bless me nor letting go

More money money coming

So my mummy sef go Dey jolly

I Dey pray make she nor worry


Boluwatife

Na so e go be

But make u just Dey live your life Dey go

Jah don bless me nor letting go

More money money coming

So our families sef go Dey jolly

And if you Dey wish me well

I Dey wish u well

Nor Dey kiss n tell ooo


But why dem con Dey do like say dem know our struggles

Opinion por

But u no wan hustle


If you no know

You go know

We Dey run things on a low


See man i faced my face

But we give thanks to God

Cos many people things wey eyes don see

But i swear say we nor fit loose guard no no more.


Move like a soldier

Stand firm cos we are loyal

Showers of blessings all over

And e too sure we go go far

Abeg gimme champagne for my pain

Make I Dey one side Dey on my lane

Reason my life

Like Omah lay


But right now


E nor get as e wan be

AMA Jaye mu Hennessy

Cos early we up in the morning

It's only right that we make more money.


Money calling

pick up we steady balling

It's getting late

We nor fit wait o

Weekend make we jaye o

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status