![Thank God](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/16/f6a231976fa1462484066dffbec286e8_464_464.jpg)
Thank God Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2024
Lyrics
See what I'm saying, God is going to, do you want Jesus to receive you
Blood of Jesus, yes I do
All thanks to the G-O-D, capital letter G is the Almighty
If you like, still Dey hate on me, anything related to beef commort body
The same boy with them look less, the same boy that's underrated
The same boy with nor get sense, God don do him everything, about am don dey make sense
Thank God say God nor be man, if not them for don tell him say i nor loyal
Them for don tell him say i nor loyal
Thank God say God nor be man, if not the for don tell him say i nor loyal
Them for don tell him say i nor loyal
If you are ready, I'll pray with you
I am a God
I know say me sef nor be better person
But nor be everything wey them talk I do
I know say me self na bad person but not be everything wey them talk I do
I know say me sef nor be better person
But nor be everything wey them talk I do
I know say me self na bad person but not be everything wey them talk I do
Thank God say God nor be man, if not them for don tell him say i nor loyal
Them for don tell him say i nor loyal
Thank God say God nor be man, if not the for don tell him say i nor loyal
Them for don tell him say i nor loyal
All thanks to the G-O-D, capital letter G is the Almighty
If you like, still Dey hate on me, anything related to beef commort body
The same boy with the look less , the same boy that's underrated
The same boy with nor get sense, God don do him everything, about am don dey make sense
I've been like steady, hustling, bustling, struggling, fighting for my family
Everybody wanna fuck on me, buzzing me, loving me, dazzling me
Rooting on me, calling on me, hold up on me, hating on me, God still got me
Come on