WELLU WELLU Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
My God is good
All He does be good ooh
The way He dey love
No one fit dey match ooh
My life dey groove
For na Hin dey carry tune oooh
Wetin I dey find
He don set for my hand oooh
Shey you dey wonder
Wetin go make I
Leave my savior
Shey I dey ponder
Wetin go make God
Change His measure
Shey dem dey wonder
Where I dey find that
Fire and power
Shey I dey ponder
Wetin go asunder
My life from my Baba
I don't know no other
For me it's You forever
I don't know no other
For me na You forever
Wellu wellu
You dey make my life wellu wellu
See dem dey looku looku
All de blessings You doubled doubled
Wellu wellu
You dey make my life wellu wellu
See dem dey looku looku
All de blessings You doubled doubled
I dey well oooh
By His grace oooh
Ndeko I don clear for my face oooh
No go spoil oooh
For this race oooh
With Baba I dey cruise, we don't stress oooh
Jireh don enter
Sapa don Japa
For this my matter
He no gree palava
I don't know no other
For me it's You forever
I don't know no other
For me na You forever
Wellu wellu
You dey make my life wellu wellu
See dem dey looku looku
All de blessings You doubled doubled
Wellu wellu
You dey make my life wellu wellu
See dem dey looku looku
All de blessings You doubled doubled
Wellu Wellu
Dem dey Looku Looku
Wellu Wellu
Ahh Ahh Ahh
Looku Looku
All de blessings You doubled doubled
Ahh Ahh Ahh