![PURE WATER ft. J'ray](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/03/9205ac6eb3ec43709cced94f68449038_464_464.jpg)
PURE WATER ft. J'ray Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ice water
Me I want cold water
In this summer time
Give Pure Water
Ice water
Me I want cold water
In this summer time
Give Pure Water
Shey you hear sey water get enemy
Where your take hear ? Sho fe ma whine mi ni
And as e hot, na water be the medicine
See I go dive in like a submarine
See I need water to cool my temper
no be say I get temper
as you dey waka please remember
Cool cool temper
So make nobody dey stress me mentally
And if dem want to try me omo dem no fit
I no fit beg you to love me, ko kan mi
Cause I know deep down ko de selomi
See I need water to cool my temper
no be say I get temper
as you dey waka please remember
Cool cool temper
Ice water
Me I want cold water
In this summer time
Give Pure Water
Ice water
Me I want cold water
In this summer time
Give Pure Water
For this dry life ooo
I dey thirsty ooo
I don tire ooo
( BABA feel up my cup )
I need your grace ooo
To lift me high ooo
( make your love Never stop )
Wherever I dey go ooo
( make your Water overflow )
As You dey see me so oooo
( na for Your Water I go whole )
Ice water
Me I want cold water
In this summer time
Give Pure Water
Ice water
Me I want cold water
In this summer time
Give Pure Water
Icee water
Give me Pure Water