![Ask About Me ft. Papi Rugio](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/22/96c202a2a71549c687c81ed70c61e75a_464_464.jpg)
Ask About Me ft. Papi Rugio Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I'm on my way, I'm on my way, I'm on my way to the top o
Kilo wade, Kilo wade, I don comot for this go slow
Riding the wave, I never fall, no matter wetin con happen
I am the wave, I am the vibe, I am the one that you came for
Oluyole dey bin know my story
See everyday I dey write the story
If you dey doubt make you ask about me
Ask about me, na God wey get the glory
Oluyole dey bin know my story
See everyday I dey write the story
If you dey doubt make you ask about me
Ask about me, na God wey get the glory
Na 2012 wey I start this journey
Papi Rugio na hin put me on this
Back in the days we were rapping in class
With all of my gees, I no fit forget Young Tech
Na 2024 I'm still on this
I never stop as long as I still dey breath
So many things wey me eye don see
But dah na story, make I bone the story
Come back, it's a come back
For every time wey I fall, I make the come back
I never fall off, I know who I be
For the grind, everyday you gat to stand fit
Oluyole dey bin know my story
See everyday I dey write the story
If you dey doubt make you ask about me
Ask about me, na God wey get the glory
Oluyole dey bin know my story
See everyday I dey write the story
If you dey doubt make you ask about me
Ask about me, na God wey get the glory
Elemi lo ma last, olodo gan ma pass
Olobe lo ma cast, no be curse,
I came with all my guys, and we heading to the skies
Talk of the town but we don't discuss
Balling hard like what's the scores
Putting in work I just did my chores
Every time they hear my voice
Got to jump to the beat, they have no choice
Accelerate through the stop signs
I put my feet on a landmine
If I no blow then I stand here
May day May day this is warfare
Gudu meje meje yaya mefa
All about my kk like Wizkhalifa
Stand tall never fall to the feat
Come here make I show you the trick
Gudu meje meje yaya mefa
All about my kk like Wizkhalifa
Top boy stone cold like sully sully
Score goals like wily Boly
Owo Esu koni bori
Chairman of the ceremony
Got the game in a holy matrimony
Don't need no alimony
This is my testimony
Oluyole dey bin know my story
If you dey doubt make you ask about me
If you doubt make you ask about me
Ask about me, na God wey get the glory