Owo Ni Koko Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Uh yea yi
Uh yeah
Owo ma ni koko
If you wan flex omo you gat to get doe
If you no get dem go tell you say no no
And if you get omo mi dem go follow
Uh uh dem go follow, oh ai
Owo ni koko
If you wan flex omo you gat to get doe
And if you no get dem go tell you say no no
And if you get omo mi dem go follow
Uh uh dem go follow, oh ai ai ai
I dey for road when I wrote this song
Na everywhere be my own workshop
Shey na to blow me I no go stop
As I dey sing make you just dey dance
Shey na the doe we go get am kpa
Omo na time, everything go sup
Sha ma shise make you no go stop
Na person wey work na hin go chop
Ko ma ni ri bayi lo
Money go come my paddy
Ko de ni ri bayi lo
Igba laye my paddy
Owo ma ni koko
If you wan flex omo you gat to get doe
If you no get dem go tell you say no no
And if you get omo mi dem go follow
Uh uh dem go follow, oh ai
Owo ni koko
If you wan flex omo you gat to get doe
And if you no get dem go tell you no no
And if you get omo mi dem go follow
Uh uh dem go follow, oh ai ai ai
E na mi lowo mehn
Nothing but the money
After money is money
Before money is money
Sho ye e?
You gat to get the vibe