Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Have been running

Fast fast

Just to get the pay

Running fast fast

Everyday Chasing my dream

Won ni oju lo nko mi

Pe everything go be

Ojo wo lo ma to de

Ti mo de ma di Alaye

Have been running

Fast fast

Just to get the pay

Running fast fast

Everyday Chasing my dream

Won ni oju lo nko mi

Pe everything go be

Ojo wo lo ma to de

Ti mo de ma di Alaye

Ori Ori mi jowo

Gbemi Leke asebi

Gbemi leke araye


Mo gbo pe

Mo gbo or

Life na turn by turn

Jejelee jejele

Dey wait my turn

Where dem dey race

Marathon

I find grace na why I no stop

Se Ori lomo Olola

Oluwa nibo Loju e wa

Aje Pako to da butter

Ise Oluwa sa ni se ogba

God no Dey fail

Na why i dey pray

Take all the pain

Give me the gain

Oh oh

Yayaya


Ori Ori mi jor

Gbemi Leke asebi

Gbemi leke araye


Dem say idan no dey looseguard

But as e dey be now

Baba GOD no let me carry last

Everyone don forget me

Because I stop to dey pop

Dem forget Wetin dey come

big pass Wetin don go

Won ni leave am jare o ti broke

Everytime I Dey worry different story

E no dey pass money e no dey pass money

different kele so many wey dey call me

But I still don't know what type girlfriend I need

I just wanna succeed till I'm living the dream

Till am leaving the dream


Have been running

Fast fast

Just to get the pay

Running fast fast

Everyday Chasing my dream

Won ni oju lo nko mi

Pe everything go be

Ojo wo lo ma to de

Ti mo de ma di Alaye

Have been running

Fast fast

Just to get the pay

Running fast fast

Everyday Chasing my dream

Won ni oju lo nko mi

Pe everything go be

Ojo wo lo ma to de

Ti mo de ma di Alaye

Ori Ori mi jowo

Gbemi Leke asebi

Gbemi leke araye

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status