![Your Body](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/19/911d395cbb734885a208e37fbd71d3f1_464_464.jpg)
Your Body Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Rock your body
Rock your body
Anytime you need me
Make you call my body
Rock your body
Anytime you want it comot body
Commot body rock your body
Anytime you want am I say
Gum your body
Come your body
Anytime you need am
I say com body
I like to dey give her eh
Anytime she see me she shout my name
She no won go again She say nah me dey
Carry her reach the place
I ask her where is your base
Make you dey carry dey carry me go the place
I tell her make we dey
Make we dey dey everyday by day
Everyday by day we go dey play
We go dey hmm
We go dey run mmmm
Rock your body
Rock your body
Anytime you need me
Make you call my body
Rock your body
Anytime you want it comot body
Commot body rock your body
Gum your body
Come your body
Anytime you need am
I say com body
I know I will be gone
But nah just for awhile
Babe girl if you dey vess
Make I take all the blame
No go dey reason wetin people go dey say
You know dey say I say you say we say for say
Nah Wetin go dey spoil the game
Babe so fine babe so nice
Babe Kilofe gangan tell me