Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Na this girl wey I jam

For Valentine

She say make I pay for me looking fine

Ehhhh

Omo Me i no go mind

Pushing Pushing p


I love you

That one no be for mouth

Omo you must show me commitment

Give me happiness

Anytime I need you


Pull up with my kele for side

My Kele dey whine

My kele dey give joy


Anytime I look in your eyes

The way you smile

Omo you are divine


Je ko lo bi

She dey call me

She give dey give me

quality loving


Anywhere me and you Go oh

I swear to God

I will never leave you


She don use love Ginger me

Ginger me oh

Ginger me

She tell say I never see

Wetin she go offer me


She don use love Ginger me

Ginger me oh

Ginger me ohhh

You tell say I never see

Wetin you go do offer me ohhh


I don realise say eh

Na you be the one

Wey dey take my pains away

In anytime and any season

Aswr to God I will never leave you


She no dey play with my feelings

(Feeling feelings)

The way she dey do me

(Do me do me)

Tell me wetin be your secret

(Ahh ahhhan)

You dey pause my thinking



Pull up with my kele for side

My Kele dey whine

My kele dey give joy


Anytime I look in your eyes

The way you smile

Omo you are divine


Je ko lo bi

She dey call me

She give dey give me

quality loving


Anywhere me and you Go oh

I swear to God

I will never leave you


She don use love

Ginger me

Ginger me oh

Ginger me

She tell say I never see

Wetin she go offer me


She don use love

Ginger me oh

Ginger me oh

Ginger me ohhh

You tell say I never see

Wetin you go do to me ohhh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status