Shayo ft. Shilegzy swazzo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Shayo
Ti mo ti shayo
Mi o mo to mu midun
Mo kan nawo
E ba mi pe jago
Water no fit quench this fire now
Say my girl she dey like run town
One thing wey dey bother man
Na this love wey go cause break down
Cause e be..
E be you I just dey..
I just dey follow your love
You love come with yanga
Badman dey shake dada
Ti mo ti shayo
Mi o mo to mu midun
Mo kan nawo
E ba mi pe jago
Ti mo ti shayo
Mi o mo to mu midun
Mo kan nawo
Mo ti yawo lapo
All the guys
All the girls
Dem wan colobi
Money sweet Abeg
E dey totori
Make we party all night
Dem wan jump on this
If their body no full
Make dem no put body
Because it's all on me(gan gan)
Mo de ti gba allowee (gan gan)
Oju ti doti (gan gan)
Omoge jo fun mi(gan gan)
You sabi book I sabi sing
Emi dagbana
I just wan dey dey like a machala
Nothing dey bother me again
Ti ba ti sha gbana
Na we dey run your town
Lagos to Kampala
You sabi book I sabi sing
Emi dagbana
I just wan dey dey like a machala
Nothing dey bother me again
Ti ba ti sha gbana
Na we dey run your town
Lagos to Kampala
Ti mo ti shayo
Mi o mo to mu midun
Mo kan nawo
E ba mi pe jago
Ti mo ti shayo
Mi o mo to mu midun
Mo kan nawo
Mo ti yawo lapo
I don mix pami
Sip Hennessy
Call padi
Make we party
Mi o gbo nkankan mo
Ri nkankan mo
No be me fault
Shayo gallor
Wetin you go do
If I do you same thing wey you dey do
I put you in my shoes
Don't wanna see you sad
I sing for you
Pretty lady boo
Cause e be..
E be you I just dey..
I just dey follow your love
You love come with yanga
Badman dey shake dada
Ti mo ti shayo
Mi o mo to mu midun
Mo kan nawo
E ba mi pe jago
Ti mo ti shayo
Mi o mo to mu midun
Mo kan nawo
Mo ti yawo lapo