Brothers Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2020
Lyrics
(Yo!! Holla!! Get me a phone I need to talk to the world)
To ba rora gbo pe mo kole
Ti motu sup G wagon mi
Wey my music top for yankee
I don dey tour for marle
E no fit to sup one time
If u no like or u no feel me gan
E no fit to work 2 times
If u no loud or go jam my songs
Dem say mk I lock up o
But I tell say na F-up
If I no talk o
Celebrate the ones wey dem dey wen u get nothin
E dey hard to find just 10 out of too many
Brotherrr
Wey fit to dey for my matter
In times of need and for yawa
Wey no fit put me to shame
All day any day... Aje o
Brotherrrr
Show me love like no other
We sabi no b same Maaama
No b even same paaaapa too
Gbo taani bro e? tio dunnu nigba to mo gbaaadun
Boyaa ko wa bro e lo ko le he ni bi
Boya ko lo so waaaju
E no fit to sup one time
If u no like or u no feel me gan
E no fit to work 2 times
If u no loud or go jam my songs
Dem say mk I lock up o
But I tell say na F-up
If I no talk o
Celebrate the ones wey dey wen u get ntn
E dey hard to find just 10 out of too many
Brotherrr
Wey fit to dey for my matter
In times of need and for yawa
Wey no fit put me to shame
All day any day... Aje o
Brotherrrr
Show me love like no other
We sabi no b same Maaama
No b even same paaaapa too
BADDERMAN JAMJAM
(Holla brothers never look down on sisters too)