![Unaware](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/05/b07e3eb2b9dc47b6b85629b9673bfbd5H3000W3000_464_464.jpg)
Unaware Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Uh uhuun
Uhun uhuun
Uh uhuun
Uh uhuun
Oya ikelebe
(Oya ikelebe)
Yeh ma Baby come taki photo o na na na
(Baby come taki photo oo)
Give me your love
Oya scatter the place now with your bombombom
You Dey make me kolo
(you dey make me kolo)
Me no sabi the way you Dey roll gan gan gan
(Sabi the way you dey roll)
Shaki your waist
Biko scatter the place now with your bombombom
Na the good girl you form
Wey been make me no know
Wey been make me no sabi you gangangan
You carry ikebe
(You carry ikebe)
Ashwear to God me dey unaware nor nor nor
Shaki your waist
Ngwa scatter the the place now with your bombombom
Killi me slow
Ye ma baby come carry Me nor nor nor
How could You claim you dunno all night long
(Girl me ah dunno shii)
Girl na you know me I Trip for your love
(Ah swear me ah dunno shii)
Oya iskelebe
(Oya iskelebe )
Ye ma Baby come taki photo o nor nor nor
(Baby come taki photo)
Give me your love
Oya scatter the place now with your bombombom
You Dey make me kolo
(You Dey make me kolo)
Me no sabi the way you Dey roll gan gan gan
(Sabi the way you dey roll)
Shaki your waist
Biko scatter the place now with your bombombom
Na the good girl you form
Wey been make me no know
Wey been make me no sabi you gangangan
Na the good girl you form
Wey been make me no know
Wey been make me no sabi you gangangan
You carry ikebe
(You carry ikebe)
Ashwear to God me dey unaware nor nor nor
Shaki your waist
Ngwa scatter the the places now with your bombombom
Killi me slow
Ye ma baby come carry Me nor nor nor
(Baby come carry me go)
Shaki your waist
Ngwa scatter the the places now with your bombombom
How could You claim you dunno all night long
(Girl me ah dunno shii)
Girl na you know me I Trip for your love
(Ah swear me ah dunno shii)
Oya iskelebe
(Oya iskelebe )
Ye ma Baby come taki photo o nor nor nor
(Baby come taki photo)
Give me your love
Oya scatter the place now with your bombombom
You Dey make me kolo
(You Dey make me kolo)
Me no sabi the way you Dey roll gan gan gan
(Sabi the way you dey roll)
Shaki your waist biko scatter the place now with your bombombom
Nawa oo mgbamgba can do
Nawa oo mgbamgba can do