Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Ahhh Mgbamgba there

Ah ah ah ah ah

Ah ah ah ah ah

Ah ah ah ah

ah iyoo oh


Ahh ahh

Me I been no know

Say e go dey like this

Brotherman swears

Me I been no know

Me na dey go on a low

Me no miscalculate on a low

Badman with the big energy

Badman never sleep on the ego (ah)

Me na dey waka the place

Me dey waka the place me no know

(All for the ego)

Oluwa shower me

Shower blessings no fit stop

Ah iyoo oh


Me I been no know

Eh me I been no know

Say Me I been no know (Ah aah ah aah ah)

Me I been no know

Say Me I been no know (Ah aah ah aah ah)

Me I been no know

Say me I been no know (nananana o nananana)


Ah na oluwa carry me

Me no dey see no enemy

Steady on cruise I been burning trees

All of my guys' wey them know me then

Many all of them don dey call me now

Demma asking what's the formula

Say na Baba Godi couple am

Me sef e no know this formula

Aswear aje o


Ahh ahh

Me I been no know (Me I been no know say me I been no know)

Say e go dey like this

Brotherman swears me I been no know (Me I been no know say me I been no know)

Me na dey go on a low

Me no miscalculate on a low (Me I been no know)

Badman with the big energy

Badman never sleep on the Ego (ah)

Me na dey waka the place

Me dey waka the place me no know (All for the ego)

Oluwa shower me

Shower blessings no fit stop

Ah iyoo oh


Me I been no know

Eh Me I been no know

Say Me I been no know (ah aah ah aah ah)

Me I been no know

Say me I been no know (ah aah ah aah ah)

Me I been no know

Say me I been no know (nananana oh nananana)


Ah na Oluwa carry me

Me no dey see no enemy

Steady on cruise I been burning trees

All of my guys' wey them know me then

Many all of them don dey call me now

Demma asking what's the formula

Say na Baba God couple am

Me sef no e know this formula

Aswear aje o


Me I been no know

Me I been no know

Say Me I been no know (ah aah ah aah ah)

Me I been no know

Say me I been no know (ah aah ah aah ah)

Me I been no know

Say me I been no know (nananana o nananana)

Me I been no know

Say me I been no know

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status