JIGGY Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Eleda ma sun ko turn up
(Heyo Tease me baby)
I can't see your bad energy
Many things wey my eyes e don see
The money long yunno fit count it
No doubt me abi shey you go fit count sea
Speed dial 420 when i need help
Let go of wetin dey my head
I no dey sell market but i'm oja addicted
Mo pidan i get money, dem go soon notice
Very soon dem go soon know Tizz
Mo de pawo lo bi dangote
Modupe lowo baba loke before i fall down go tey
Popping molly make i dey happy
Hustling all night and day
Mo de pawo lo bi dangote
Modupe lowo baba loke before i fall down go tey
Popping molly make i dey happy
Hustling all night and day
So My Jiggy rora
You know say all my guys are ballers
And i no send i no wan wahala
And you know me Tizz baby mo n kanra o
My Jiggy rora
You know say all my guys are ballers
And i no send i no wan wahala
And you know me Tizz baby mo n kanra o
She dey ask me quel est ton nom?
O moyan o mo Don
Nah you be my pastor make you ride on
Montana mon ta na
Chasing the life that i'm dreaming of
Life showed me shege but my skin tough
I dey hot feel my temperature
I cannot wait to be at the top
Steady blazing till i pass out
Cause aiye yi o pe meji
Make the money full my aza
I want to be somebody
Steady blazing till i pass out
Cause aiye yi o pe meji
Make the money full my aza
I want to be somebody
Mo de pawo lo bi dangote
Modupe lowo baba loke before i fall down go tey
Popping molly make i dey happy
Hustling all night and day
Mo de pawo lo bi dangote
Modupe lowo baba loke before i fall down go tey
Popping molly make i dey happy
Hustling all night and day
So My Jiggy rora
You know say all my guys are ballers
And i no send i no wan wahala
And you know me Tizz baby mo n kanra o
My Jiggy rora
You know say all my guys are ballers
And i no send i no wan wahala
And you know me Tizz baby mo n kanra o