![Ace of Spades ft. Chriszter](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/30/ea46ae0428a64bf0bc5b2b52cd6bc946H3000W3000_464_464.jpg)
Ace of Spades ft. Chriszter Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I no dey look Uche face o
Blessings in'a me way o
Stand out bi Ace of Spades oh ah
(Heyo Tease me Baby)
Eeny, meeny, miny, moe
E go just be like film
Either you watch me win or you win with me my guy
For those wey no believe
If i never make am i no go fit stop walahi
Me no fit to fake am (Me no fit to fake am oh)
I just want to make am (I just want to make am oh)
Make the guys dey feel my flow
Make dem girls dey go down low
Oni milik oshiwere, alagolo lo sinwin
And in the end i must to win
Make dem dey give me my glory
Cause aiye yi o ni part two
Live life mi o le wa ku
I go shaye cause i dey on cruise
E sure for me say i no fit lose
Bathroom no go fit turn river
Zero competition with my niggas
you no want my success you be Judas
So carry your cross i'll carry mine
Bathroom no go fit turn river
Zero competition with my niggas
you no want my success you be Judas
So carry your cross i'll carry mine
Hennessy in my body ma de tun gbomo meji
Folashade pelu Bekky shaye ni Abu Dhabi (shaye ni Abu Dhabi folashade rora)
if i pull up in a Bentley make no man no go dey hate me
Baba loke dey bless me Owu no fit to kill me (owu no fit to kill me i get Jehovah)
All is need is peace i don't want no trauma
Many things i don see but i no fit relapse
This life na dice it is good and still bad
Like the ace of spades i know i go standout
This is my time!
This is time you no go fit pass me i don book my flight
Meet me for Jordan, kele like thirty kan she ibadi like Nicki Minaj
Wo me i'm gonna flex tomorrow is not promised
Time to dey vex jaiye l'ajeju
Mu Hennessy l'amu sun
Shebi nah me and you
We dey on Cruise
This fire no go ku
Why ton she binu give me attitude
When i call them no pick am
Them say mo tin gawu, my belle don full
Them dey say i dey use jazz
Awon aiye ma binu no give me attitude
When i call make you pick am
And me i no dey gawu hmm
Wetin baba God do no man fit undo am
Bathroom no go fit turn river
Zero competition with my niggas
you no want my success you be Judas
So carry your cross i'll carry mine
Bathroom no go fit turn river
Zero competition with my niggas
you no want my success you be Judas
So carry your cross i'll carry mine
Hennessy in my body ma de tun gbomo meji
Folashade pelu bekky shaye ni Abu Dhabi (shaye ni Abu Dhabi folashade rora)
If i pull up in a Bentley make no man no go dey hate me
Baba loke dey bless me Owu no fit to kill me (owu no fit to kill me i get Jehovah)
All is need is peace i don't want no trauma
Many things i don see but i no fit relapse
This life na dice it is good and still bad
Like the ace of spades i know i go standout
This is my time!
Hennessy in my body ma de tun gbomo meji
Folashade pelu Bekky shaye ni Abu Dhabi (shaye ni Abu Dhabi folashade rora)