Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

It's Csmile

Woah woah

Woah woah


If i start dey talk you no fit believe

Many many things wey my eyes don see

Papa no get and mama no get

I go make am swear e sure for me


Sorry if i no dey text back

I fit dey look you make i no dey see you uhhh

So i need to find myself back

I lost my best friend and e cause me pain


I know say

Baba God e dey my side

I no go fit to ever change my way

Cos i know e dey my side


I know say

Baba God e dey my side

I no go fit to ever change my way

Cos i know e dey my side hm hmm


Hmm hmm and if i reason wetin eye don see

Wetin wey my eye don see

Sometimes I sometimes i worry why e be like this

Be like nobody dey for me


Bro if i bro if i blink you go see my tears

Stay strong and i face my fears

If no be if no be God wey dey show me love

I for don kpai for sure


Life don show me worse

People show me worse

Losing ones we love

Everything and more


But i still dey thank you Lord

Cos you're all i got

I need someone peace of mind

But seems hard to find

But I'll keep on trying


If e no be God

Say i for don give up

Cos I've been through lots

In my life


I know say

Baba God e dey my side

I no go fit to ever change my way

Cos i know e dey my side


I know say

Baba God e dey my side

I no go fit to ever change my way

Cos i know e dey my side

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status