Sometimes Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Izz EA EA EA EA
Papa say since early 90's
E get dreams wey e never fulfill
If e no be wetin I see
I for no wise, I for no tighten my jean
Family been waiting on me
And people dey wey been calling on me
But me, I've been waiting on G
I put my phone for DND oh
But sometimes you'll never know
You'll never know
Me I don try, I don try, you'll never know
Swear you no fit know
But sometimes you'll never know
You'll never know
Me I don try, I don try, you'll never know
Swear you no fit know
Family dey call my phone now
Them been dey call my phone now
My kele been dey call my phone now
Be like I go break up oh
Bro, I need to clear my head
I no dey smoke igbo
Maybe I go need shayo
Just to ease my pain
E for no feel the same now
Where me I go con dey go
Be like I don miss my road
Cause nobody dey wey dey feel my pain
E for no feel the same
But sometimes you'll never know
You'll never know
Me I don try, I don try, you'll never know
Swear you no fit know
But sometimes you'll never know
You'll never know
Me I don try, I don try, you'll never know
Swear you no fit know
Family dey call my phone now
Dem been dey call my phone now
My kele been dey call my phone now
Be like I go break up oh
Family dey call my phone now
Dem been dey call my phone now
My kele been dey call my phone now
Be like I go break up oh