Rollex ft. Rabman & Nicco Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Na d way u dey do me
Shey ur name na bunmi
Now everybody don start to dey feel me
Omoge I swear u too sweet pass indomie
And I will make sure girl I take u to Miami, Miami
Even ur broda wey be Army
Go know say me and u we don sabi, Sabi
So omoge jeka soro
If u know see me make u cum dat Koro
Ahi...omo u too make sense
Na only u dey make Nico spend excess maka why
Maka ibu my princess
Na u bring d light wen I dey for darkness
Don't roll ..oo
Your Bum-Bum ..oo
You want to causing commotion here ..oo
Don't roll ..oo
Your Bum-Bum ..oo
You want to causing commotion here ..oo
Omoge okpe
The way you moving and rolling your waist
Omoge okpe
Ahhhhhh ha
The way you wynning
Dey bursting my brain
Oya kpe kpe kpe kpe
E dey shaking my body kpe kpe
Oya kpe kpe kpe kpe
E dey do my body
Kpe kpe
Ahhhh ha
Ololufe
You are the angel of my life
Ifemi jowe na you wen dey give me joy