Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Aiyaa iye aiye

Aiye aiyaa ya hmm ye


Dem dey ask me say

Say why am I addicted

To you why ya yai

Say why ya yai

And I tell dem say

You're the one

My bliss my sunshine

You're my life ya yai

Baby dance ya yai

Hold me closer

Me and you forever baby

Kpata Kpata o o

We go live and grind

On steady


Shei you see dem Judas

Dem just wonder

Why this love no dey

Old still dey glitter

Make dem shoot their shot

We no surrender

Me and you from now

Till forever


Ai ya ya ya ai

Make we dance our

Sorrows away

Make we let the rythmn play

Try forget wetin dem say

Ai ya ya ya ai

We'll be dancing

In the rain

No forget tomorrow dey

Be my backbone any day


My baby aiya yai

Telling all the boys say

dem no reach o

Telling all girls say

Am by you

My baby you and I

You and I

We go live as one

No one else

Wey go take your place

My baby don't leave

Don't leave me

My honey don't leave

Don't leave me

My baby I'm addicted

No one dey like you


Shei you see dem Judas

Dem just wonder

Why this love no dey

Old still dey glitter

Make dem shoot their shot

We no surrender

Me and you from now

Till forever


Ai ya ya ya ai

Make we dance our

Sorrows away

Make we let the riddim play

Try forget wetin dem say

Ai ya ya ya ai

We'll be dancing

In the rain

No forget tomorrow dey

Be my backbone any day


Yeah huuuuuu u

Uuuuuu uuu

Hold me close

Baby shey you'll never let go

Kpata Kpata oooo

Hmm would you hold my hand

Baby shey you'll never let go

Hold me close

Baby shey you'll never let go

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status