![Japa](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/25/c2067ef1530d4e68816d9bd21ca6997f_464_464.jpg)
Japa Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Love love is a crime
I go japa nana
If love is a crime
I go japa nana yeah
Dem say if love is a crime
Then dem go fight with their life
But me I no go lie I go japa
I no go lie I go japa o
If you dey form hard guy
O baby I like that
But me I no go lie I go japa
I no go lie I go japa o
Oooo yea oo yea aaaa
Hmm yea hm yea aaaa
Hmm yea hm yea aaaa
Hmm yea yea
Hard guy hard guy
You dey form bad guy
You dey raise shoulder
You dey form hard guy
Shey if dem come you go
Killie dem kpa
Me I can't lie
Boy am feeling you sha
You say you hot like fire now
And nobody fit pull you down
Shey if dem come you go
Killie dem kpa
Me I can't lie
Boy am feeling you sha
Dem say if love is a crime
Say dem go fight with their life
But me I no go lie I go japa
I no go lie I go japa o
If you dey form bad guy
O baby I like that
But me I no go lie I go japa
I no go lie I go japa o
Dem say wetin I go do yea yea
If I see you with another girl
Say won't I fight for what is mine
Would I just let it go in peace
And I say wetin I wan do yea yea
If I see you with another girl
I no fit come and kill my self
What's truly mine would be with me
Two seconds everything burst o
Love matter e don choke
Me wound o
Lesson learnt once bitten
Twice shy
I pack my heart and soul
I run far o
Two seconds everything burst o
Love matter e choke
Me don wound o
Lesson learnt once bitten twice shy
I pack my heart and soul I run far o
Dem say if love is a crime
Then dem go fight with their life
But me I no go lie I go japa
I no go lie I go japa o
If you dey form hard guy
O baby I like that
But me I no go lie I go japa
I no go lie I go japa o
Oooo yea oo yea aaaa
Hmm yea hm yea aaaa
Hmm yea hm yea aaaa
Hmm yea yea