Party ft. Steady Bongo Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
We dey for here
We dey party for here
We go dey party all night long
We go dey dance to the Dj song
I go dey sip my alcohol
This party yeah we dey yah
Nor be fun
Like oh my gosh
Somebody pour me water
My head dey turn
I nor dey see proper
I wan chop meat
I wan drink soup
I wan sleep, I wan dance
I dey feel lek I dey bounce
Girl I go follow you
After the party I solo you
I go like to dey condo you
Money you want I go momo you
For this party we go soko
Na the dance wey ah kam for
You don see wey ah lompor
Ah no wan no disturb
Yey yey yey yey ....
Dj take me higher
yet yey yey yey.....
We nor go taya
yet yey yey yey.....
The girls Dem dey ya
yet yey yey yey.....
We go dey faya
Your style so unique
You nor go mind for dance with me
Ah promise for make you my queen
Because you get the body water
Ah wan for take higher
So I go put smile na you face
For this party
Na one tin go be
Dance go see in mama
Ah nor go mind for dance en crack the floor
Because you get the Bongo
You dance style dey trigger me
Ah nor go mind you be my teacher
Wating na reflex look am park
You nor geh wan wahala
Nya longor moa biye mu' oga
Mo' Bodo gbagba
Fivi leh gi na Lon
Ke ga moa be moago
Mu' magai eh
Jon jon n'tia jon ma
Yeh na bia Mia keley
For this party we go soko
Na the dance wey ah kam for
You don see wey ah lompor
Ah no wan no disturb
Yey yey yey yey ....
Dj take me higher
yet yey yey yey.....
We nor go taya
yet yey yey yey.....
The girls Dem dey ya
yet yey yey yey.....
We go dey faya
The party sweet oh
I swear my brother
Make ah nor lie
I go tell my mother
Tell am say from SL to Ghana
Right there Liberia to Niger
The girls Dem park Dem all dey ya
The way Dem shake
Dey cause kulala
The way Dem whine
Dey cause wahala
Kulala eh yeah N'mbara
Girl I go follow you
After the party I solo you
I go like to dey condo you
Money you want I go momo you
For this party we go soko
Na the dance wey ah kam for
You don see wey ah lompor
Ah no wan no disturb
Yey yey yey yey ....
Dj take me higher
yet yey yey yey.....
We nor go taya
yet yey yey yey.....
The girls Dem dey ya
yet yey yey yey.....
We go dey faya
We nor go taya
We dey party naya
We nor go taya
We dey party naya