Money Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Sometimes when I wake up
it hard for me to breathe
knowing that
I'm unsuccessful non acheiving
Oh lord yeah everyday is a hustle so I keep on the pushing and the striving until I make it
Oh Lord yeah man yeah
I cannot sleep the family pressure is killing me
no respect no one even just believe in me
even my wifey just breaking up with me oh lord Yeah man anything I talk dem say e be nonsence Na dem wey get money dey talk sense
family meeting held without my consent Oh Lord
why yo yo why yo yo yo yo ou
why yo yo why yo yo yo yo ou yeah
I know say because I nor get money that be why you dey neglect me
I know say because I nor get money
that be why you dey look low on me
I know say because I nor get money that be why you dey neglect me
I know say because I nor get money
that be why you dey look low on me
why yo yo why yo yo yo yo ou
Why yo yo why yo yo yo ou yeah
Man it's a heartbreak sometimes me can't think straight
what be the reason for the humiliate
I must make this money my guy I'm desperate
Victor Ad wetin you gain dey make I meditate
Omo we correlate we go jubilate after we make this money man we for celebrate
Dem say money be the root of evil
but poverty dey kill some people yeah
The rich is always right
the poor is always wrong what a pity Ina de court
no justice for the poor
people are dying in the hospital
no treatment for the poor this is critical
I say the oppression
And the limitation
Don dey over me
Oh God
I say the persecution and the dictation don dey over me
Oh God
I know say because I nor get money that be why you dey neglect me
I know say because I nor get money
that be why you dey look low on me
I know say because I nor get money that be why you dey neglect me
I know say because I nor get money
that be why you dey look low on me
why yo yo why yo yo yo yo ou
Why yo yo why yo yo yo ou yeah