
GRATEFUL FREESTYLE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Sometimes i bin wan give up
Sometimes i dey wonder why
Wey i come this world
Some times i bin wan give up
Sometimes i dey wonder why
Wey i come this world
Aliamdulilai to the most high
Thank God for the blessings wey i gather
No be where i dey yesterday na him i dey today
Aliamdulilai to the most high
Thank God for the blessings wey i gather
No be where i dey yesterday na him i dey today
Lord i am grateful
Grateful for life the blessings come little
But dem steady for now
Oh Lord i am grateful
Grateful for life the blessings come little
But dem steady for now