Blessings (Live Version) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ring ring my phone don dey ring again
Na momsi dey call and baby dey hail oo
I no dey sleep I dey grind for pay
For this life we dey money na the main
Shebi if na just me i for no dey bother
Shebi kin ti je kin ti mu baami melo lara mi ah
But I must to shey fun momsi ma tun shey fun popsi
Hustle all day for the pay oluwa blessing my way aaaay ah
Baba this year don dey go so plenty blessings I dey pray so
Oluwa bless me make I no cast ooo Tori bukata yapa for my neck ooo

Baba the spoon wey you give me dem don take am
My silver spoon won fe so di onike
Na everyday I dey pray for your blessings I wan make this money no more next year ah
So more gbori oke lo mo mi gbadura
Mo se enu muye muye mo tun ton abela
Kori bami shey kin mi se asela make I rise make I shine make I popular
Make the world make dem know maki dabira angeli to pi ire jowo gbo adura mi
Cause I must to shey fun momsi ma tun shey fun popsi
Hustle all day for the pay oluwa blessing my way aaaay ah
Baba this year don dey go so plenty blessings I dey pray so
Oluwa bless me make I no cast ooo Tori bukata yapa for my neck ooo
Baba this year don dey go so plenty blessings I dey pray so
Oluwa bless me make I no cast ooo Tori bukata yapa for my neck ooo
Make I rise make I shine make I popular
Make the world make dem know make i dabira angeli to pi ire jowo gbo adura mi