First Of All Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Zibit on the beat
Zibit free the beat on the mic
OG pon dis na me de cap
All my haters, mama, papa
Ah, you know the vibe
Bro, first of all, shwu
Make I you watin dey sup, you know
Ah, as we de grind, e show, eh
But some people dey, we dey lose guard, ah
Wey dey buga
On top mumu matter
Forget their matter, them be okpe
Them be really okpe
Carry body pan na the new wave
What a dirty new wave
I no dey brag, I dey my own lane
And I dey je wun soke
As you dey drive, dey maintain your lane
No be Lekki you dey, I say
Forget their matter, them be okpe
Them be really okpe
Carry body pan na the new wave
What a dirty new wave
I no dey brag, I dey my own lane
And I dey je wun soke
As you de drive, dey maintain your lane
Omor, no be Lekki you dey
Bro, no go waste verse
For any kind mumu person matter, olorn
Me I get rules, steady guided by the rules matter, normal
Shey you don shaw this one
You dey find person daughter
You go wheen, when e don reach pregnancy matter
Okay, them wan know, nawa
If I get amigo
Wey dey like abino
Abi the ones, wey sabi doke
Wey go still even, sabi blow
Azu owo, under pillow
Wey no dey price, na just to buy their market
Wey don tey for ground
Forget their matter, them be okpe
Them be really okpe
Carry body pan na the new wave
What a dirty new wave
I no dey brag, I dey my own lane
And I dey je wun soke
As you dey drive, dey maintain your lane
No be Lekki you dey, I say
Forget their matter, them be okpe
Them be really okpe
Carry body pan na the new wave
What a dirty new wave
I no dey brag, I dey my own lane
And I dey je wun soke
As you de drive, dey maintain
Your lane
Omor no be Lekki you dey, bro
Them be really okpe
What a dirty new wave
And I dey je wun soke, omor
No be Lekki you dey
Them be really okpe
What a dirty new wave
And I dey je wun soke
No be Lekki you dey