
Ring Road Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
I greet you bros
Good evening bros
OG, I greet o bros-Afa na
I greet o, I greet o bros
Help touch-no, I don first greet
That other one, that other one
That one wen dey sleep
Touch am-I greet you bros
Watin you dey find for dem
Scorpion & crocodile territory na?
I no really know say-na their scorpion
An-ha na my guy Pablo naI dey wait for
Becuz I tell dem say I won-Pablo?
Yes, e get one update
Wen be bring come
First of all, let me start like this
If you dey play OG for real
Bigger you my G (han)
You see this life me and you
Dey live, a barren woman
Don get belle before born pikin
(Han han)
I fit dey push wheelbarrow
For street
But on a low, only my doings
Go fit break your screen (shu)
No be to carry kehle
With the big thank, omò
Shey you go fill am
Weda nepa take light?
Cuz, this life, na ring road
And e get, many road
Me and you, different goal (ahan)
And we get, different roll (han)
Different post
No matter the time zone
(Time zone)
My time zone
No go be your time zone
(Time zone)
Same people wen say
OG no go see road (omò)
Same people say
Na OG be the new goal
The money full my body
Like I came from Jant
I blow up in the west
But I was born in south
Omò, even your guys
Wey dey come from south
Omò, they law me kpa
My music play their real konga
Like, Oluwa Burna
They must bank on it
No matter the weather
Eyin temi ma bounce on it
They jam on it
They give me all my full credit
Na so e be, OG pondis
I shine their teeth
Becuz, this life, na ring road
And e get, many road
Me and you, different goal
And we get, different roll
Different post
No matter the time zone
My time zone
No go be your time zone
Same people wen say
OG no go see road (omò)
Same people say
Na OG be the new-goal
They were just trying to help you
And this is the help
See, this life
If you can do something for someone
If you've seen someone
That will can do it
See my brother (hisses)
Don-don-don-don-don-don, don't
Doh, doh-don't put your hands
You hear? Don't put your hands
When you can do something
You can help, ok?
You have, but you can do it
The one that you can do!
Is the one that you want
People should say, eh-ehh!
The one people should see
The one that you can do
Is the one people will see
Is the one people will see that AH!
I'm the one that do this
Too-this guy-ar
They're some bad things
That you're doing
That you dohn want
Yue-yue-yue-yue-yu-yue-you
You can never show the people