![Jungle Fever](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/05/2A/rBEeMVf9BkmATk90AABstzNxAn4592.jpg)
Jungle Fever Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2014
Lyrics
Jungle fever
The people see ba
They lead aluta
The people shout aluta
Jungle fever
No play for dija
More pay for speaker
The people shout aluta
Check your time its freedom self-O’clock
I dey for work I dey find wetin to chop
If you do your own you go get enough to church
Dem other people no care if we no chop
Shey you dey feel the fever I dey fever
You dey feel the fever I dey feel the fever
Shey you dey feel the fever I dey feel the fever
You dey feel the fever I dey feel the fever
Don’t judge the preacher
Dem other try superior
Those people na unbelievers
The people start to scatter
But only fever
So dey seek Theresa
Some dey sell Ibiza
Looking for a flag that’s cleaner
Check your time its freedom self-O’clock
I dey for work I dey find wetin to chop
If you do your own you go get enough to church
Dem other people no care if we no chop
Shey you dey feel the fever I dey feel the fever
You dey feel the fever I dey feel the fever
Shey you dey feel the fever I dey feel the fever
You dey feel the fever I dey feel the fever
If you no fit love you nobody no
You no fit love you nobody no
If you no fit love you nobody no
Dem other people no care if you no chop
Shey you feel the fever
You feel the fever
Shey you dey feel the fever
You feel the fever
Shey you dey feel the fever
You feel the fever