Believe Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Omo iyami iii
Rockrazzy yy
Ahh ahh eh eh
I knows am a sinner eh
Mode fe di singer eh
I no get money eh yeh yeh
Mode fe ma bubble oh yeh yeh
Cuz i go dey happy if money dey down ye ye
Bless me with plenty money make dem call am grace
People hear my name people know my name people call my name Razzy yeh

May God do it big again
Make dem no ask me wetin i gain
Make i no work in vain
Baba answer my prayer eh
Don't dull my energy
Fuvk my enemies
Mo kin shey oloshi (mo kin shey oloshi)
Just don't work oma broke daada
Fesemule kole duro daada
Shout out to the guy wey still get mother
I gat no one but oshi ma da ahh
I knows am a sinner eh
Mode fe di singer eh
I no get money eh yeh yeh
Mode fe ma bubble oh yeh yeh
Cuz i go dey happy if money dey down ye ye
Bless me with plenty money make dem call am grace
People hear my name people know my name people call my name Razzy yeh
People hear my name people know my name people call my name Razzy yeh
People hear my name people know my name people call my name Razzy yeh
People hear my name people know my name people call my name Razzy yeh
Dem no dey tell person
U go learn lesson oju e mari ahh ahh
U go learn lesson yeh eh
Owo lomo wa omo oshere
Koda gan ko sunle
He dey wait for PayDay
Ire temi made eyan baba imade
Made mio shere
Hustle go pay hustle go pay ahh