Underrate Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Rockrazzy
Omo iyami
Awon haters kan
Woni mio le blow
Eyin ko ni olohun mi e lo joko
Nah me know wetin i see
Timo fi slow oo
Nah me know wetin i dey think oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Normal i be giran
I no joke with God oo
Nah money i dey find me i no fit rush oo
Me i no weak oo i dey strong oo
As omo ogbon u gats to think oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
People wey you trust dem go japa
When the bag pause oo
And then you go realize why only you dey in your passport
Dem go hate you when you serious
Dem go fall you when you no focus oo
Dem go hate you when you serious
Dem go shenk you bobo mi think oo
Oju eni mala ari to oju eni mala ari to oo
Razzy no sleep oo Razzy dey work oo
Awon haters kan
Woni mio le blow
Eyin ko ni olohun mi e lo joko
Nah me know wetin i see
Timo fi slow oo
Nah me know wetin i dey think oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo
Ti mi o fi smoke oo