Asa Odogwu Cruise Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Asa Odogwu Cruise - Hypeman Morgan FAH
...
Fine girl money no dey
Love me for who I am and she say
I know say love is blind but asa odogu isi go
No body were no like good life asa odogu isi go
No be say I no love you but wetin we go chup
She say no be say u no too fine but na fine boy i go chup?
Eye were love blind marriage de open nan
Sense were love scatter marriage de reset am
Asa odogu de come
Fine boy commot for road
Were
Asa odogu de come young man commot for road
Enh
Make way for asa odogu
(Eee eeee)
Clay that way for asa odogu
Make way for asa odogu
(Shalty)
Commot body for asa odogu
See am eze wanyi (x5)
Aza mama. ( x5)
Only for the asa odogu
Who dey dear no de check am
(Hey )
Dey call me hype man Morgan
M to the O. R to. the G. AN
(2X )
You Sabi the vibes
Come on
HYP LYRICSE BY SKIPOO