Asa Odogwu Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Asa Odogwu - Hypeman Morgan FAH
...
(ASA_ODOGWU-by HYPER MORGA
Beautiful woman wey marry rich man, weytin dem dey call am?ASA odogwu. wat if the woman get mone,get good character still marry rich man. weytin we go call am Asa_odogwu welu ngabasi. Hustle make u no go marry back to sender,see as wife suppose dey nah.cindy global u get eye for go thing I swear down. Dem say if she get good character even without physical beauty nah wife material!!!true talk,but if she Fyn physically still Fyn for character OMO nah to double her bride price point,nah full option be that check am, Normally the lady cost