![ENERGY ft. Zottiebanks](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/06/1333b3cd8e5b4459be745ab3707c3ce5_464_464.jpg)
ENERGY ft. Zottiebanks Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
This year na my year
This year na your year na my year
If them tell you say no be your year
Tell them say you no hear miogbo nkankan
This year na my year
I can feel it in my soul
I can feel it in my energy
Make nobody come corner me
Holy ghost strengthen my energy
Person wey dey find money no dey find problem
I dey my lane i dey find progress
Baba comot my brokenness
Yeah see
As you dey pray for grace make you pray for forgiveness
Baba dakun shey funmi ko set
Make you take me to greatness yeah
Why dem con dey hate on me
If i no get money e no go dey funny
Oro owo lon‘gbemi kiri
Lo’ngbemi kiri
Orimi tete la dakun maje koju timi
Kori olola mashe pe e ran nishe
Oro po but modakeje
Gbemisoke Gbemileke
Ki wan rimi kan’ni omoyi tunde
Kan pariwo West Mannie tunde
Ah lowkey me i notice o
No be say i be novice o
Me i dey mind my biz
Me i no dey talk too much shey you notice o
On God
Timoti sha proper
Timo na dollar gan lowo o ahh yeh
Shey you no dey feel my style
But taleyin t’alegbe na
Talo ti tefo tofe gun’yan
Talo lon be niwaju hoodlum
Modele kere but mogbana shomobe
Why dem con dey hate on me
If i no get money e no go dey funny
Oro owo lon‘gbemi kiri
Lo’ngbemi kiri
Orimi tete la dakun maje koju timi
Kori olola mashe pe e ran nishe
Oro po but modakeje
Gbemisoke Gbemileke
Ki wan rimi kan’ni omoyi tunde
Kan pariwo West Mannie tunde
On God
Timoti sha proper
Timo na dollar gan lowo o ahh yeh